lirik lagu omah lay – how to luv
[intro]
you know i’m just tryna have fun tonight, you know?
ain’t n0body judging anybody
everybody is beautiful tonight
you feel me?
’cause you know
you know
[verse 1]
my body dey for adamawa (wa~wa, wa~wa, wa~wa, wa~wa)
my head e dey for jigawa (wa~wa, wa~wa, wa~wa, woah~woah woah~woah)
my matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
my heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah
[chorus]
girlie come show me how to love
we get married no divorce
it’s just you and i endorse
all these diamonds ain’t enough
my girlie come show me how to love
(show me, show me, show me)
it’s just you and i endorse
we get married no divorce
all these diamonds ain’t enough (all thesе diamonds ain’t enough)
[verse 2]
i’ve been trying, shawty
trust me, i f~ck with you
but i no bеlieve say you go fit to solve my issues
(ah, ah~yiy, ah~yiy)
you know na kcee wey sing limpopo
my motor dey for ikoku
chop my money intoto
omotena hit my agogo go
i know wetin dey your kom kom
if you no give me i go kolo
i get the spirit of ashewo
port harcourt boy isaac boro
[chorus]
girlie come show me how to love
we get married no divorce
it’s just you and i endorse
all these diamonds ain’t enough (no)
my girlie come show me how to love
(show me, show me, show me)
it’s just you and i endorse
we get married no divorce
all these diamonds ain’t enough (all these diamonds ain’t enough)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kurtuluş kuş & burak bulut – sebepsiz gidenlere
- lirik lagu superfly – ゴチャゴチャ
- lirik lagu dj flextouch – bobo
- lirik lagu the statuettes – oh, please
- lirik lagu the republic of wolves – sea smoke (demo)
- lirik lagu trevor & skinny g – alexxx
- lirik lagu blvkdivmonds – full metal jacket
- lirik lagu endless forms – out of sleep
- lirik lagu devin millar – making me high
- lirik lagu tony martin – damned by you