lirik lagu olywizzy ✪ – plenty
[intro]
ye ye o
ya ya o
olywizzy ye ye ye
[verse1]
badaman so clean and am on gaaad
shey na you dey beh ur papa
shebi dem talk say we no go pass
now me and my gees we fly first class
owo ti de now dem dey famz o!
[hook]
shamayaya to my place
bring all your friends to my place
i want spend money molowo ghon ni (2×)
[chorus]
omo is plenty plenty
plenty ye ye ye(4x)
have got cash on me
johnny deng ice on me
dior bags on me
molowo gohn ni
have got cash on me
johnny deng ice on me
10 billion cash on me
molowo gohn ni
[verse 2]
either u laugh or u no laugh
u no fit to k!ll my vibe
u dеy form bad guy but u no want die
i get guys wey galant ola of lay lay nah my guy
[hook]
shamayaya to my placе
bring all your friends to my place
i want spend money molowo ghon ni (2×)
[chorus]
omo is plenty plenty
plenty ye ye ye(4x)
have got cash on me
johnny deng ice on me
dior bags on me
molowo gohn ni
have got cash on me
johnny deng ice on me
10 billion cash on me
molowo gohn ni
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu fvhad – how you move
- lirik lagu beyazıt öztürk – değmen benim gamlı yaslı gönlüme
- lirik lagu helene fischer & kiefer sutherland – open road
- lirik lagu dancingwithd3mons – make smthn amazing
- lirik lagu screaming shadows – night keeper
- lirik lagu russy (israel) – too much
- lirik lagu polkadot cadaver – brain eating amoeba
- lirik lagu jvna – bullseye
- lirik lagu mk (ukr) – minigan
- lirik lagu spike in vain – lullabye nocturne