lirik lagu olamzy – vanity
vanity olamzy ft shobamz
yeah
rn,rn,rn~rn
oshey
ah
olamzy pon diz
ok
laughs
vanity vanity
shobamz lomo na
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (vanish)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (oshey)
verse 1;
massacre dem with the guns
dem k!lling our brothers up in d north
d booming is making noise
dis~infect dem with detol
dem say go to church
say dem pray to thier gods
hyprocricy everywhere
not so funny~i still dey (rah oshamo)
wetin happen
dem carry shoulder
babies claiming dem getting older
ogbeni u better calm down
just be humble no dey make mouth
i am here, i am here, i am here
spraying money up in d air
i no send i don’t care i don’t send
too much money self u go fear
trash all d dirty talks
nothing u do say dem no go talk
people even trying to belong
remember where u from lol dem forgot
dem no know say word dey hurt
dem sha want gist way dey hot
u carry m’y matter for head
n’a m’y matter dey sweet sell
hook
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality(yeah)
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (yeah)
ah
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
verse 2:
i know say n0body is perfect
even meself no perfect
i no come here to judge
before u prosecute me for court
i tot dey say love is love
let us all f~cking be one
y say persin no gree to love
all dey do is to gossip and talk
people go carry money
rich man pikin go carry army
n’a persin way get d money
way bae go follow go miami
go to germany,abi shey n’a turkey
spray dem big money, i mean big money
d’en d love go come
only den ,dem go call u honey
n~gga hustle
hmnn
my n~gga,my n~gga,my n~gga hustle
(jeki ori e kpe o)
hmn
my n~gga,my n~gga,my n~gga hustle
(hustle o)
hmn
my n~gga,my n~gga,my n~gga hustle
(hustle o)
hmn
my n~gga,my n~gga,my n~gga hustle
(hustle o)
my n~gga
(olamzy pon diz hustle!!!)
hook
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality
oh oh
vanity vanity
oppression dey for community
u geti money o pamiti
my brother change ur mentality(yeah)
chorus
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (yeah)
ah
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish(oshey)
vanity,vanity
vanity upon vanity
everything u see now
one day hin go vanish (till fade)
shobamz mix
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu greyson king – euphoric narcotc
- lirik lagu bcee – history
- lirik lagu rabbit junk – prismatic
- lirik lagu leslie powell – feeling this wine
- lirik lagu benedixhion – colderthandecember, pt. ii
- lirik lagu madebyterry – the demo tape (take 2)
- lirik lagu vvhiistle x bluent – im gonna get u fucked (freestyle)
- lirik lagu the blu mantic – bum
- lirik lagu throw the fight – watch it burn
- lirik lagu esteban villaseñor – tu y yo