lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu oga network – hello mummy

Loading...

hallelujah boys
hallelujah boys

h~llo mummy
i think you need to pray for me
everything wey you say make i no do
if i reach eko na him i come dey do
i don dey smoke igbo, i don too go love olosho

h~llo mummy
i know say something dey wrong with me
i know say this my new self no be me
but i no come know where i leave the real me
h~llo mummy
i make another life wey i think say na better life
we dey smoke they blow dey laugh
but now see me see my life

h~llo mummy
wetin dey worry me self
mummy i no know wetin dey worry me
wetin dey worry me self
mummy i no know wetin dey worry me
wetin dey worry me self
mummy i no know wetin dey worry me
ha wetin dey worry me
mommy i no know wetin dey worry me

all my friends wey be say
all of us dey gather dey
under the sun under the rain
small money come i no come ask them say how them dey
they help me push my motor when my motor down
now i drive pass them i no even wind down
no go blame anybody
na me go tattoo for body
leave who draw am for my body
because na me give am body
amahom ihe nmere madu get dire me uchen mo
odika isi na mgabakam, odika l barrow ohmo ohmem
mummy ogimi na ewoh

h~llo mummy
(h~llo mummy i think you need to pray for me)
everything wey you say make i no do
if i reach eko na him i come dey do
i don dey smoke igbo, i don too go love olosho

h~llo mummy
i dey love the girls wey tall come get bigi waist
no be small money na in we dey here dey waste
bad bad it’s come dey sweeti pass chocolate
mummy pray for me before to get sense go late
wetin dey worry me self

mummy i no know wetin dey worry me
wetin dey worry me self
mummy i no know wetin dey worry me
wetin dey worry me self
mummy i no know wetin dey worry me
ha wetin dey worry me
mummy i no know wetin dey worry me

i no dey fit to fail, i no dey fit to stay without olosho
if na medicine i don take am overdose
and the thing dey worry me
swamps, swamps
and it’s network on this oh oh oh
mommy i no know wetin dey worry me
thank you for banking with us


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...