lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu og bobby – why sey

Loading...

[intro]
yeah yeah yeah yeah!
ooohh g!

[verse 1]
i dey put it in work!
but this n-ggas want pull me down!
that ting no fine
chale, make you cut that sh-t! right now!
eno go help, yeah eno go help
all the tins you dey do, i say eno dey hia! uh

smiles be so crooked
fanfool respect
if dem see me brother brother
hey! meny3 bisa kdei
no!!
you no be ma brother merhn
the things you dey do me
how you go be ma friend

cut that sh-t
cut that cr-p

i dey hustle
i dey trap

w’oni baw
i dey cash

all you know sey you go rush

ky3 na 3b3ky3 nso
3nkahorda

n-ggas dey sell me out
still i no dey bother

any move wey i dey make
medema jehovah

only god knows what go happen in the near future!

any move wey i dey make
medema jehovah

only god knows

[chorus]
why sey n-ggas no dey appreciate
why sey n-ggas always just dey hate
why sey n-ggas always underate

why sey n-ggas no dey appreciate
why sey n-ggas always just dey hate
why sey n-ggas always underate

[hook]
working all the time
working all the time

no i no dey lie
no i no dey lie

give thanks to god
give thanks to god

working all the time
working all the time

no i no dey lie
no i no dey lie

give thanks to god
give thanks to god

[verse 2]
underground, 7years
chale no be easy
some of my friends always just dey envy
you do track p3, you go hear
send me, send me og!

you send dem seff, dem no go listen
dem no go share am…

the same people go come tell you sey, chale you for do den blow

as if sey, n-ggas dey support with the dough

you call dem seff
dem no go turn up for your shows
dem no go come!

well, n0body dey owe me
dat be why always
i dey do my own ting
i’m da og
make you never come try me!
always lowkey
always keep it low like the 70!

make you no come dey near me
homie, i’m your og
hating on me for no reason
grindin so hard for the money

make you no come dey near me
homie, i’m your og
hating on me for no reason
grindin so hard for the money

make you no come dey near me
homie, i’m your og
hating on me for no reason
grindin so hard for the money

make you no come dey near me
homie, i’m your og
hating on me for no reason
grindin so hard for the money

[chorus]
why sey n-ggas no dey appreciate
why sey n-ggas always just dey hate
why sey n-ggas always underate

why sey n-ggas no dey appreciate
why sey n-ggas always just dey hate
why sey n-ggas always underate

[outro]
yeah, woddop oppong humble, woddop ortiz prime, yung dee my brother… let’s ride!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...