lirik lagu ofego – when i come out
ofego
o to the f to the e to the g to the o
to those wey
dey look me
less less now
i no get anything
to tell una
i know say
my god
no dey sleep
and he go
answer me at his
own due time
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
i don hear of
many people
wey be say
don pass through
this place
wey i dey
pass through now
my god
no disappoint them
at all
today they are
telling the story
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
them fit look me
less less
na them get
their eye
i know god
is writing
my story
and it will
sum up
to glory
to him
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu joachim witt – bitte geh mir aus dem weg
- lirik lagu mc cebezinho – nave sensação
- lirik lagu sensation1337 – kruh ľudí
- lirik lagu misho – yete irar lsenq
- lirik lagu pulentos – no quiero
- lirik lagu jen razavi – saw in half
- lirik lagu marc seguí – siemprequieroloquenotengo
- lirik lagu wildkarduno – punxh him
- lirik lagu taylor swift – whispered promises
- lirik lagu josé josé – dos