lirik lagu ofego - when i come out
ofego
o to the f to the e to the g to the o
to those wey
dey look me
less less now
i no get anything
to tell una
i know say
my god
no dey sleep
and he go
answer me at his
own due time
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
i don hear of
many people
wey be say
don pass through
this place
wey i dey
pass through now
my god
no disappoint them
at all
today they are
telling the story
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
them fit look me
less less
na them get
their eye
i know god
is writing
my story
and it will
sum up
to glory
to him
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu charles tomlinson griffes - la mer
- lirik lagu selfmxdebless - elevatoring
- lirik lagu а кто поёт? (who sings?) - привык (used to)
- lirik lagu claudia jung - sommer im november
- lirik lagu psychic mirrors - screenshots of you
- lirik lagu 14kay - lottathings
- lirik lagu pretty v - tint
- lirik lagu discípulo de higuita - scorpion
- lirik lagu akr - она не даст (she won 't give)
- lirik lagu malogrido - per mano