lirik lagu ofego – shakara no dey pay
shakara no dey pay lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
person wan help your life
you dey form don
person wan put hand for your matter
you dey form o.b.o
when that door close
another fit no open
na then you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
no dey broadcast wetin you no be
you fit dey block your helper
no live life wey you can’t afford
cause it can hook you
when e hook you
you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu astronauts, etc. – cherry plum
- lirik lagu insolent myth – black blood
- lirik lagu tosran – te extraño (prod. klimlords beats)
- lirik lagu alex diab – secrets
- lirik lagu thriller u – my love
- lirik lagu carrie mcdowell – uh uh, no no casual sex
- lirik lagu the lemonheads – alison’s starting to happen (acoustic)
- lirik lagu family folks – what you needed
- lirik lagu aro – all the 2s
- lirik lagu hieuhayho – bài ca gia đình