lirik lagu ofego - shakara no dey pay
shakara no dey pay lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
person wan help your life
you dey form don
person wan put hand for your matter
you dey form o.b.o
when that door close
another fit no open
na then you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
no dey broadcast wetin you no be
you fit dey block your helper
no live life wey you can’t afford
cause it can hook you
when e hook you
you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu relja - zatvori oči
- lirik lagu lil yu - 울고싶다 (i want to cry)
- lirik lagu shiny ruby - бенз (benz)
- lirik lagu capo - himalaya*
- lirik lagu thomas lavine - staring at the sky
- lirik lagu mtck - tarde
- lirik lagu bob's burgers - not the forgiving type
- lirik lagu cherokee rose - what we've been through
- lirik lagu plastic pride - cross
- lirik lagu the forgetmenauts - card shark