lirik lagu ofego – question for you
ofego
o to the f to the e to the g to the o
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
is a question
you can answer it now
or answer it later
when dem dey come
we discuss
how e go be
but as dem enter
the story change
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
i nor know why
is so hard to do
what you said
when you were
campaigning
you said you
make things change
but as you got in
you changed your
mind
instead of building
the nation
you started building
your tummy
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
ofego
o to the f to the e to the g to the o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu connie scott – do you hear what i hear?
- lirik lagu art vs. science – i saw you
- lirik lagu twikipedia – cry about it
- lirik lagu nico orozco – como perro
- lirik lagu monet192 – when i see light
- lirik lagu asort – little time
- lirik lagu mayday (uk) – s^
- lirik lagu racksy (rapper) – fake love
- lirik lagu dinora y la juventud – como la flor
- lirik lagu slug † christ – yung chz