lirik lagu ofego – oh boy no le
ofego
o to the f to the e to the g to the o
oh boy no le
oh boy no le
i get this padi
for ajegunle
my padi get talent
but no wisdom
no wisdom
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
this my padi
come get to know
one bros
he get wisdom
but no talent
no talent
two of dem begin collabo
money begin enter
na so this bros
use my padi head
j~pa go yankee
while my padi still dey
for trenches
trenches
oh boy no le
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
oh boy no le
oh boy no le
ofego
o to the f to the e to the g to the o
oh boy no le
oh boy no le
a word is enough
for person
wey wan get sense
oh boy no le
oh boy no le
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu gxner. – fades away
- lirik lagu late night drive home – waiting for u (demo)
- lirik lagu frostyofficial – in my zone
- lirik lagu xansy & teeneight – you zee me 2
- lirik lagu şövkət ələkbərova – durnalar
- lirik lagu dandyguel – préface 5
- lirik lagu 1xfighter – yellow car headlights
- lirik lagu habe – nothing
- lirik lagu sonny creación – flower boy j
- lirik lagu empyre (uk) – hit and run