lirik lagu octoba 7ven – alakori.
you go vote for them them go call you
alakori
you go work for free them go call you
alakori
you go beg for food them go call you
alakori
you go live your life them go call you
alakori alakori alakori
you go vote for them them go call you
alakori
you go work for free them go call you
alakori
you go beg for food them go call you
alakori
you go live your life them go call you
alakori alakori alakori
uh uh uh uh uh uh uh
uh uh uh uh uh uh uh uh
uh uh uh uh uh uh uh
uh uh uh uh uh uh uh uh
when them start
them been lie say them go work for you
2 4 7 them been promise you heaven
time don change na their new talk level
because you give them chance
them don turn you to mumu
them k!ll my papa
and them k!ll my mama o
they lock my brother
and they rape my sister o
them rob my brethren
and they beat my neighbor
them turn to big snake wey the swallow money
e don tey
e don tey
dem dey do any how
do any how
e don tey
e don tey
dem dey do any how
do any how
e don tey
e don tey
e don tey
dem dey do any how
e don tey
e don tey
dem dey do any how
do any how
uh uh uh ~ uh uh uh uh
uh uh uh ~ uh uh uh uh uh
uh uh uh ~ uh uh uh uh
uh uh uh ~ uh uh uh uh uh
them k!ll my papa
and them k!ll my mama o
they lock my brother
and they rape my sister o
them rob my brethren
and they beat my neighbor
them turn to big snake wey the swallow money
you go vote for them them go call you
alakori
you go work for free them go call you
alakori
you go beg for food them go call you
alakori
you go live your life them go call you
alakori alakori alakori
you go vote for them them go call you
alakori
you go work for free them go call you
alakori
you go beg for food them go call you
alakori
you go live your life them go call you
alakori alakori alakori
alakori
alakori
alakori
alakori alakori alakori
alakori
alakori
alakori
alakori alakori alakori
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ben (korean) – 나쁜 놈 (bad)
- lirik lagu reserved 4 dogs – call me homie
- lirik lagu ashbee – from the 80s
- lirik lagu armel gabbana – mulema
- lirik lagu noizick – trap trail
- lirik lagu jxr – element
- lirik lagu vespa lit – what i want
- lirik lagu parents. [artist] – ngl, honest
- lirik lagu dna tru lyricist – undaground choppers 5 verse
- lirik lagu zaky sam – no one