lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu nuell june – make it

Loading...

ghadanm
sometimes i wonder “why am i here”
i talk to god be like i’m no hear
i think i need a break from all this
cos i’m done with this life i gotta stop this

man i dream these dreams and i gotta go get em
built for the stars chale i’m a go getter
born to win, i’d rather die than not make it
because what’s the point of living if you dunno where you’re going

if i fall 10 times i’d be back on my feet
i no lack i no slack i no accept defeat
na who hunger never knack na in accept defeat
i de grind еveryday i wan comot for the street

hustle oh!!
so that whеn your mates de bubble you go bubble oh
e no go bad if you start de ball like pablo
hustle make progress everyday no matter how e slow
if i go make am or not jehovah arbeg make i know

used to be whack see me now i de grow
give me the beat i go start to de flow
like iphone’s batteries my self esteem was low
but getting this money is all that i know
cos where will i go?
and what would i do?
if no be for rap tell me who for know me
one minute i’m happy the next man i’m not
dem dey call me blood but dem de pray make i flop
when i stop to de breathe that be when i go flop
100zillion dollars before i go stop
my family go de alright
mommy go de happy
just give god the glory
just rewrite my story

but we still gonna make it
yeah we still gonna make it
bruh we still gonna yeah we still gonna make it
yeah we still gonna make it
yeah we still gonna yeah we still gonna make it
bruh we still gonna make it
yeah we still gonna yeah we still gonna make it
yeah we still gonna make it
yeah we still gonna yeah we still gonna make it

and looking back bruh i’m so grateful
overcame all dem darkest days
from here on now it only gets better
hallelujah praise jehovah
by his grace all the broke days are over
we not looking back cos the storm is over
don’t care bout no benz or no range rover
i just want reassurance that my life is covered

hustle oh!!
so that when your mates de bubble you go bubble oh
e no go bad if you start de ball like pablo
hustle make progress everyday no matter how e slow
if i go make am or not jehovah arbeg make i know
used to be whack see me now i de grow
give me the beat i go start to de flow
like iphone’s batteries my self esteem was low
but getting this money is all that i know

still gonna make make
yeah we still gonna make it
yeah we still gonna yeah we still gonna make it
bruh we still gonna make it
yeah we still gonna yeah we still gonna make it
yeah we still gonna make it
yeah we still gonna yeah still gonna make it
bruhh we still gonna make it
yeah we still gonna yeah we still gonna make it!!!!!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...