lirik lagu nonso amadi – ease up
ease up, ease up
yeah, teah
i came a long way from ikeja
na why i hot pass lagos weather o
i no fit waste my time dey argue with you
i got to move it’s now or never, never
so many distraction, commotion
make a bad man run away
politicians dem no send
we dey find traffic for mowe
they wan pull me over
how dey smell my money?
na wetin i dey try calculate
say na this fine girl wey day cool me down now
yeah, yeah, yeah
i don’t really blame myself
i’ve been on this road for long timе
the leaders no day carе for us
their politics is more important
i no fit to k!ll myself
mama i go take amnesia
we just wanna ease up
forget the stress like you’ve got amnesia
pretty girls with me and they wanna tease us
give thanks to jah for all of ma g’s yeah
girl you gotta ease up
d~mn so many things i fit complain
naijia men are mad, you know the saying
but how man go sane when nothing changes (nothing changes)
i’m just saying
buy a new whip they scratch your paint
get some new ice they sn~tch your chain
times so hard it’s head to blame ’em
but me say ease up
find me herbs and tea yeah
make i look for visa
there’s no guarantee for this world
but me can’t give up o
fighting is my default mode
omo na wetin i dey find con dey find me ni
fine girl wey cool my high bp o
i don’t really blame myself
i’ve been on this road for long time
the leaders no day care for us
their politics is more important
i no fit to k!ll myself
mama i go take amnesia
we just wanna ease up
forget the stress like you’ve got amnesia
pretty girls with me and they wanna tease us
give thanks to jah for all of ma g’s yeah
girl you gotta ease up
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 1more2me – it ain’t you
- lirik lagu vito (2300) – vilified
- lirik lagu bayonetta – gh()st
- lirik lagu pohjolan molli – neliapilas
- lirik lagu hydracoque – gay niggas in my bed
- lirik lagu lip dip – room for this
- lirik lagu vaishalini – but i lied
- lirik lagu yourfavouritehonky – tough to swallow
- lirik lagu jordan harvey – thing about change
- lirik lagu attest – deem thee unblessed