lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu nomzee melody – kilimanjaro

Loading...

ehh ohhh ehhh dem ma fi withstand, its your boy nomzee melody

ehh baby give me hand make i put for my chest make you feel my heart beat ehh
as he dey rise he dey beep and you no know say me i can’t sleep yeh

is it cause i love you like that o
na why you dey do me like that o
like ah kilimanjaro, your love e dey high me p-ss crack o
is it cause i love you like that o
na why you dey do me like that o
like ah kilimanjaro, your love e dey high me p-ss crack o

belinda, you dey make i dey call your name
and you dey make i dey go insane
girl e be you wey i want right now yeah
for your love i be coolie water
for your love ah be holy water yeh ehh ehh

is it cause i love you like that o
na why you dey do me like that o
like ah kilimanjaro, your love e dey high me p-ss crack o
is it cause i love you like that o
na why you dey do me like that o
like ah kilimanjaro, your love e dey high me p-ss crack o

if you wait for me i swear i no go bother you
na your beauty wey dey make me just they follow you
give me your hand let us ride on, i could be your
i could be your,i could be your superman
open your heart make i come inside yeh
cause i dey feel am for my soul
baby you’r the only one i want o
you be sugar for my coco
baby i no want n0body else o yeah

is it cause i love you like that o
na why you dey do me like that o
like ah kilimanjaro, your love e dey high me p-ss crack o
is it cause i love you like that o
na why you dey do me like that o
like ah kilimanjaro, your love e dey high me p-ss crack o

girl ah go dey with you
i no go let another man come dey play with you and if i hear say yawa gas i go come for you
make i see the other man wey go come touch you
girl ah go dey with you
i no go let another man come dey play with you and if i hear say yawa gas i go come for you
make i see the other man wey go come touch you


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...