lirik lagu nobefela – agege bread
[verse1]
i dey wait for you
i dey pray for you
make you come my way
i don kolo
when i don dey h
i dey think of you
sherikoko
na where you dey?
i don dey search
from east to west
north and south
i don search
far and wide
na where you dey?
na where you dey e?
[chorus]
agege agege agege bread
agege agege agege bread
agege agege agege bread
[verse2]
sherikoko na where na where?
na where you dey?
i waka waka
i don waka waka waka
looku looku
i look for up for down for you
where my sherikoko?
(sherikoko)
i search for google
i search for street
my leg e tire
my body dey weak
i no see okada
i no see keke
i. i. i. i. i
i don kolo o!
wey my sherikoko?
[chorus]
agege agege agege bread
agege agege agege bread
agege agege agege bread
[outro]
agege
ah! n0befela
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu leví gabriel – is this love
- lirik lagu pablique – бутафория (props)
- lirik lagu croosh – no regerts
- lirik lagu taevybz – polo shirt
- lirik lagu franchise the rapper – grinding
- lirik lagu neo boys – give me the message
- lirik lagu suei & ag sixteen – 4u
- lirik lagu ann doka – for you
- lirik lagu didone – reato immaginario (freestyle)
- lirik lagu lil keitto – eläkepommi