lirik lagu nneka – niger delta
dem come fish our water empty
dem come chop our oil plenty
come take resources away
come take all our riches
dem come use us as dem store
for raw material to make them rich
oh brother, brother, bross wetin
sister, sister, sis
chorus 2x
wetin we dey do the the the
wetin we dey do dem thief thief
where we dey wen dem own own us
what we sow na i we go reap
tell me wetin i go do
cos i dey loss in the sins in the flesh of the world
lord, forgive wouldn’t save my soul from dying
kai, oga suffri oh, oga suffri oh, oga suffri oh
it don teh wen u dey do me like dis
oh but right now i no go take am no more
i go open my mouth go tell u wetin i dey feel
chorus 2x
wetin we dey do the the the
wetin we dey do dem thief thief
where we dey wen dem own own us
what we sow na i we go reap
see, tell me, see wen we notice, see wetin dem do us
where dem come take us, dem take us go iyunda
use as dem slave
choir
wetin we do dem
wetin dem do us
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu la bronze – canicule
- lirik lagu edwin starr – ball of confusion (that’s what the world is today)
- lirik lagu menhir – pronti al contatto
- lirik lagu yung dym – gravity 重力
- lirik lagu fiordmoss – motherland
- lirik lagu boris novković – rekla je boris
- lirik lagu souto mc – meu lugar
- lirik lagu nopsajalka – teet mitä teet
- lirik lagu joe purdy – kristine
- lirik lagu gurman – ek chance