lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu niightslayer – kajo

Loading...

[verse 1] no dey form kajo
like a bomb we go blow mafo
started small we go roll like a train wey dey use biggie coal take dey move non stop
burn my heart you commit arson
puff and pass na the group i want
kida piper bars like a lighter omo girl na you i want

make you forget the thing (ahan)
undoubtedly feeling the thing
a~a~ahn egbami i’m feeling blue
come and fix my heart with glue
o kajo will you keep my heart at all
or just throw it to scavengers like the beast you know you a~a~are

[chorus] heart at all will you keep my heart at a~a~all
hold on pause can you hear the music one two three
shake body feel the melody do re mi
jokinjo bae kajo no dey shame for me

[verse 2] i tell her to feely the vibe ahan
dulling the place sef na crime a~a~ahn
jokinjo jo jo kinjo kinjo jo jo jo
shakiti bobo all around
shake your waist beadie upandan
pull up on you with zanku then end it with gwara thank you
vibe o dance for me
tobaloke dance for free e
have your faith in me
i go deliver 1,2,3!

babe your hearts with me
hear the music so la ti do
do shine for me
i go deliver 1,2,3!

[chorus] heart at all will you keep my heart at a~a~all
hold on pause can you hear the music one two three
shake body feel the melody do re mi
jokinjo bae kajo no dey shame for me

[chorus] heart at all will you keep my heart at a~a~all
hold on pause can you hear the music one two three
shake body feel the melody do re mi
jokinjo bae kajo no dey shame for me


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...