lirik lagu nelly baradi – my mind
my heart dey kpe kpe kpe 4u
my mind dey dey dey 4u(2x)
i said how you doing you say ok
can i be your friend for a minute
i want us to talk for a minute
afa,wasup i like you, i want us to be friends
afa ,how you see am
chorus
i nur fit lie say my mind dey dey dey 4u 4u
say my mind dey dey dey 4uuuu ..
no one can love me like you n0body
no no no n0body
no one can love you like me n0body
i nur fit lie say mind dey dey dey 4u
second verse
when owu blow i still dey with you
kasala burst i still dey with you
when e nur dey i still dey with you
in good times and bad
i still dey with you
when i was down yes you strengthen me
loving up on you till we grey and old
when i was down you make me happy
chorus
i nur fit lie say my mind dey dey dey 4u 4u
say my mind dey dey dey 4uuuu ..
no one can love me like you n0body
no no no n0body
no one can love you like me n0body
i nur fit lie say mind dey dey dey 4u
baby you light up my world ooooh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu luis – idk
- lirik lagu maría elena walsh – la pájara pinta
- lirik lagu cruzando el charco – volver a nacer
- lirik lagu josi cuen – lo que tu me pidas jalo
- lirik lagu antarctica universe – arctic generation x
- lirik lagu chan (to1) – shadow
- lirik lagu modernmadeit & yungmiku – hatsune miku raps about drugs : revengeance
- lirik lagu zephanie – one day
- lirik lagu dillinger – african world wide
- lirik lagu alok, whindersson nunes & rapadura – baião