lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu neken chuwang – no condition is permanent

Loading...

ah ya ya eh
ah ya ya eh ya woah oh u oh woah
ah ya ya eh
ah ya ya oh ah wish oh oh

you see this life wey we dey
na only god get the final say
so make you no dey laugh anybody today
because tomorrow their level fit change

so
respect everybody
do good to everybody
no look down on anybody, body, body
respect everybody
do good to everybody
no look down on anybody

no condition is permanent
house boy today fit be oga tomorrow
no condition is permanent
person wey dey trek today fit drive tomorrow
no condition is permanent
person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow yeah
no condition is permanent
see no condition is permanent eh eh
no condition is permanent
eh housegirl today fit be madam tomorrow
no condition is permanent
person wey dey trek today fit drive tomorrow
no condition is permanent
person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow yea
no condition is permanent
eh no condition is permanent eh eh
no condition is permanent
because you no get today
no mean say forever you go dey without
put your hope in god
and make you no dey doubt
life na turn by turn o
and your turn dey come o
e fit to take long o
but your turn dey come
meanwhile
respect everybody
do good to everybody
no look down on anybody, body, body
respect everybody
do good to everybody
no look down on anybody yeah

no condition is permanent
you see, houseboy today fit be oga tomorrow
no condition is permanent
person wey dey trek today e fit drive tomorrow
no condition is permanent
person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow
no condition is permanent
no condition is permanent eh eh
no condition is permanent
you see housegirl today fit be madam tomorrow
no condition is permanent
person wey dey trek today e fit drive tomorrow
no condition is permanent
i say person wey dey hustle today e fit bubble tomorrow
no condition is permanent
oh woa oh oh
no condition is permanent eh eh
no condition is permanent


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...