lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu narvana – laye

Loading...

[bridge: narvana]
we don’t have silver or gold
we dey rough am, we de rough am
when our hands don wan de touch ground
we de bounce back, we de bounce back…
sey una no go wan de slow down
laye! laye! laye! laye! oh…
sey e go reach wey una go give up
laye! laye! laye! laye! oh oh oh…

[chorus: narvana]
laye,laye,laye,laye
laye,laye,laye,laye,oh
laye, laye oh oh oh

[verse 1: narvana]
yes i know, yes i know
the kind of life that i signed up for
we know say e no go easy
we have come too far
ore mi make u tell them
tell them the lies we told for this
tell them the friends we lost for this
how we dey scam to get money
just so we keep on making songs
yeeeh…
i don binu (x2)
you think say na gamble i de do this na my destiny
no time for buts or maybes i de promise you
there’s no guessing around with me
shout out to my guys o
johnny na the man
davic on the beat o
oche na my blood
jibola dey my side o
everyday and night
cheers to the good life
cheers to the good life
yeeehh ehhh
[chorus: narvana]
laye,laye,laye,laye
laye,laye,laye,laye,oh
laye, laye oh oh oh

[verse 2: chrismek]
listen up make i tell you something
you really need to know
i don see so many things
for this music journey (so yea man)
music or nothing else and you know that
married to the game
she’s been mine from the way back (yea)
putting my life on the line
giving up everything so me fit feel alive yea
staying up late most night
thinking about what we gonna do
when it bright (yea oy)
so every time me try and i fail (yea oy)
me never worry cuz i bounce back
you need to know hard is the way (yea oy)
never give up make you stay sharp
everyone i thought got my back left me hanging (oh nananaaaa)
shey tò ri pe mi ò ni oh
i no go ever give up on laye laye
[chorus: narvana]
laye,laye,laye,laye
laye,laye,laye,laye,oh
laye, laye oh oh oh

[bridge/outro: narvana]
we don’t have silver or gold
we dey rough am, we de rough am
when our hands don wan de touch ground
we de bounce back, we de bounce back…
sey una no go wan de slow down
laye! laye! laye! laye! oh…
sey e go reach wey una go give up
laye! laye! laye! laye! oh oh oh…


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...