lirik lagu muxxxmill – charlie tcha-tcha
intro;
mya baby ran away (ee)
she ran she tag charlie (cha~tcha)
mya i dey hail her make she stop (sto, sto)
muzzi dress, i wan charlie (tcha~tcha)
straight seven~up~from~do~ormat
you not fit make am talk
like nyain~nya~nya~nya
verse 1;
hol’up
tha punani, i was made for
i wan yan wit, i still wan score mo~ore goals
straight spot hmm for my dream league
reppin ur vibe one kain called jinga
anhhhh, annh, anhh
this firewood she go carry
na ah by force
e too hot nwane no fit focus
ginger dey pepper d~mn
you wey tight pass zobo
est~ce que ma bouche sén(t)
i wan l!ck hope e cold?
kokobilolo, kokobilolo
hope e co~oo~old
i wan l!ck no no no form
verse 2;
kongi wey dey no fit sell
their fada, this rizler
e dey trash my lo lo lo lo
ghetto i lo~love you
hajia zain0bu, peace & blessings o~on you
she know who she born uh
sensi la naturale ah
why tigh(t) dada?
chorus;
leke~leke (leke)
gimme one one~kain~finger
charlie tcha~tcha~tcha~tcha
you self bad bad sha
jigida da~da~da~da
omalicha nwam~nwam~nwam
flip script moku t~t~temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave~leave~leave~leave, (eee huh yeah)
verse 3;
she be type wey go clean my nyash
if i~i sh~t for church
i no go leave after pikin
i be ur baby ~adekunle
i been knw this shima ooo
e don tey
she still like
broke boy, stay far away
no no no be toooday
god go forbid!
pre~chorus;
the gist end in okay, may be
if i put head, for her toto….
dis one e don do, don do, you be aprokokoko
she say charlie spread me like tolo~tolo (tolo)
tolo~tolo (tolo)
whr u dey go (tolo)
tolo~tolo (tolo) yah~e~yah
chorus;
leke~leke (leke)
gimme one one~kain~finger
charlie tcha~tcha~tcha~tcha
you self bad bad sha
jigida da~da~da~da
omalicha nwam~nwam~nwam
flip script moku t~t~temo
(plus or minus)
sandaly
sandalylylylylyly ya
(con dey comot)
sandra leave
sandra leave~leave~leave~leave, (eee huh yeah)
outro;
na charlie she want
charlie tcha tcha
buh na muxmill you need
charlie tcha tcha
ooooohh
charlie tcha tcha
ya~pa
oma~charlie nwam nwam nwam
sitted on the wall
charlie tcha tcha
we sitted on the wall
charlie tcha tcha
no dey denge pose here
oma~charlie tcha tcha
i go break pesin pikin~leg
nwam nwam nwam
hmm nyain~nya~nya~nya
nyain~nya~nya~nya
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu hampus carlsson – brinner
- lirik lagu unravel tokyo ghoul romaji – unravel tokyo ghoul
- lirik lagu railfé – routouné
- lirik lagu dexter ward – reign of the white knight
- lirik lagu freddie sperone – savastano
- lirik lagu platinum (artist) – flowless dreamin’
- lirik lagu sarivan – pantera neagra
- lirik lagu mayari – kan be
- lirik lagu oneeye (swe) – u&me (club edit extended)
- lirik lagu game voice – butterflies