lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mut4y & elhi – heart robba

Loading...

i like mutay

[verse 1]

omo shey you know, say we no referee to blow

be your hero, make you feel warm anytime wey you cold

be like you don jazz me, otrumokpoh baby girl na hin you knack me

omo shey you know, say we no need no referee to blow, bloww

[pre chorus]

mo ni o di dandan

i’m a give you loving till the sun comes

anytime you call me, i dey run come

baby, iwo gangan, yeah

mo ni o di dandan

i’m a give you loving till the sun comes
anytime you call me, i dey run come

baby, iwo gangan

i dey need you every day

oh my sweet sweet kele come cool me down

oya come cool me down

i dey need you night and day

ooh eh, girl come around

me love it when you come around

[chorus]

natural, omo baby you be natural

heart robba, omo baby you be heart robba

natural, omo baby you be natural

heart robba, omo baby you be heart robba
[verse 2]

say i’m for real

me i no wan waste no time

say na you i need

me i wan catch your vibe

tell me wetin you need

make you no go free my side

wetin it take for you to stick around

[pre chorus]

mo ni o di dandan

i’m a give you loving till the sun comes

anytime you call me, i dey run come

baby, iwo gangan, yeah
mo ni o di dandan

i’m a give you loving till the sun comes

anytime you call me, i dey run come

baby, iwo gangan

[chorus]

natural, omo baby you be natural

heart robba, omo baby you be heart robba

natural, omo baby you be natural

heart robba, omo baby you be heart robba

you be natural

babyyy, you be heart robba, yeeh

na na na, you be heart robba

omo shey you know, say we no need no referee to blow

be your hero, make you feel warm anytime wey you cold

be like you don jazz me, otrumokpoh baby girl na hin you knack me

omo shey you know, say we no need no referee to blow, bloww


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...