lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu morravey – magician

Loading...

me before, omo
inside life, they don’t know
do covers i no stop
one more video i turn up

paid mi jehjeh
see me now my own don clear
from mile 3 to yankee

as i enter the ama
my alma~mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do

i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do

i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter

i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance
showed up and i bossed up
i don show and i can’t stop
you can’t stop me
they take shots and i hold block
i step out it’s a road block
no one can stop me

shutting down cities
jaye lo. i’m living my dream
from choba to yankee

as i enter the ama
my alma~mater (ama matter)
you self you con dey wonder
sey wetin i go do

i don meet the holy father
idan (e don) dey my matter
if you say i nor fit do am
then nah wetin i go do

i enter like magician
i shock insta
billboard nah me get am
the way i enter
i enter like magician
nor be common entrance
na large entrance
abobi no resistance


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...