lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu moo/py – nothing dey

Loading...

hook[py & nii]:
charley nothing dey
boy crush girl sef, he no get nothing say
ibi like boys all dem come, them all be g-y
boy get fifa sef, he no know nothing play
nothing dey

[hook]

[nii]
dema head all die
moe them something three seconds, den ein all fly
dem figure say them naa them be guy
but i beg make you tell them say make them no try
make them no try

[py]
e.c.g
your shocks make weak like uptown energy
everyday dumsor, when koraa we go make free
tell me something good mr jmd
jmd

[nii]
dema pocket dry
boys dey fit hung saa, then they start dey cry
you biz them too a them go start dey lie
i swear that one de3 boys no dey try
boys no dey try

[hook]

[py]
whats up babe
your beauty caught me so i want to take you on a date
she told me to buy her a new benz and escalade
i spy my pocket inside but nothing dey
nothing dey

[nii]
we no get nothing say
listen the track better, we dey take play
but we dey hope say we go hit p-ss paedae
so say we get chance go international go feature sway
feature sway


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...