lirik lagu moelogo – who talk
[chorus: adekunle gold]
no be everybody go like you
this na reality o my guy
no be everybody go feel you
this na reality o na ni
if you walk on water
dem go talk say you no sabi swim
if you dey fly o
dem go talk say you no sabi walk
[post~chorus: moelogo & ria sean]
who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
who talk say babe no fit stand for road and get investment?
shine your eyes
shine your eyes
well well
price dey rise
come correcti o, well
in my vibe
no deny i decide i love my life
f~ck with me, you go see
don’t f~ck with me, you might get zеro chances
live your life my dеar
[chorus: adekunle gold]
no be everybody go like you
this na reality o my guy
no be everybody go feel you
this na reality o na ni
if you walk on water
dem go talk say you no sabi swim
if you dey fly o
dem go talk say you no sabi walk
[post~chorus: moelogo & ria sean]
who talk say man no fit turn hin lesson to a blessing?
who talk say babe no fit stand for road and get investment?
shine your eyes
shine your eyes
well well
price dey rise
come correcti o
in my vibe
no deny i decide i love my life
f~ck with me, you go see
don’t f~ck with me, you might get zero chances
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rockers by choice – tilbage til de dage (hvor man ikk’ ku’ klage)
- lirik lagu p3rk – #333
- lirik lagu biz markie – haterz
- lirik lagu vybz kartel – money over love
- lirik lagu blahalouisiana – waltz under the moon
- lirik lagu lauren weintraub – my ex’s
- lirik lagu oneus – shut up 받고 crazy hot! (english ver.)
- lirik lagu jass manak – bad munda
- lirik lagu mekhman – начос (nachos)
- lirik lagu frontierer – daydark