lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mlt – yawa

Loading...

vibes!

royaltee

you know what time it is

it’s texman on this!

omo you see this life wey i no fit talk again (wey i no fit talk again)
many many things don happen—many many troubles—many many things to say

e don reach time wey i no fit look again (wey i no fit pass again)
many many things don happen—many many story —many many things to say

so me say yawa!! yawa no dey finish
every day new drama
every day new drama

yawa!! yawa no dey finish
every day new (drama) (every day new drama)

money on my mind, stress to the side
yawa never finish so my vibe never die
hit a blunt for the pain but it’s more than realized
matter of fact, the mata never settle for my side
omo body no be firewood cuz even little shawty on my mind
no dey reply
she really steady taking up her time
now i’m vibing, hoping i’d be rapping till i die
wahala no wan commot for my eye
anything i talk nowadays is a mystery
lost my comfort in the world now it’s history
i no sabi wetin man go do
i doubt the stress is worth it but i’m down for it
no mind the hard work said i’m down for it
got my future placed on mind
got my future placed on my mind ah ya ya
so me say yawa!! yawa no dey finish
every day new (drama ) (every day new drama)

yawa!! yawa no dey finish
every day new (drama) (every day new drama)

got my heart sitting in the right sp~ce
tryna see my mom listen to my music with a smile on her face
body never settle for the pace, trouble on my mind..
only way i live is by the grace
i’m tryna take this life thing slow
wahala dey follow me for my back
i no sabi know where to go
funny how i’m moving on a low
streets kinda rough
but jah dey my side as we dey go
anything i talk nowadays is a mystery
lost my comfort in the world now it’s history
i no sabi wetin man go do (yeah yeah)
i doubt the stress is worth it but i’m down for it
no mind the hard work said i’m down for it
got my future placed on mind
got my future placed on my mind ah ya ya

omo you see this life wey i no fit talk again (wey i no fit talk again)
many many things don happen—many many troubles—many many things to say
e don reach time wey i no fit look again (wey i no fit pass again)
many many things don happen—many many story —many many things to say

so me say yawa!! yawa no dey finish
every day new (drama ) (every day new drama)

yawa!! yawa no dey finish
every day new (drama) (every day new drama)

yawa, yawa, yawa no dey finish
yawa no dey finish

yawa, yawa, yawa no dey finish
yawa no dey finish

mhhmmm

royaltee


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...