lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu milly khalix – de matter

Loading...

intro… aye (it’s khalix)

[verse:1]
normally charly suppose flex, suppose to dey bubble
but we still dey stress and then we still dey dy hustle
i know say tomorrow go sure i no get e trouble
instead of side chick, man i get a side hustle

time no dey my side, be like we dey quarrel
but she’s all i’ve got, na wettin i dey try tell dem
am just a youngin’ tryna make it out for family
you know this matter, e get as e be and if you no know
just takе am like that
no be my fault
life no bе the same on the side that i’m from
so i, keep it one hunnid am gettin’ paid i can’t be gettin’ nothin’
out here we pray for mercy, casting down our heavy burdens

give me directions, oh lord of mercy
order my steps make in no go where go kpoff me
koz if i jonz i know people wey go burst me
hustle my guy get paid, n0body loves you

[chorus:]
i got just one life to live you got to reason my matter
say who no die today another day i swear e go cater
reason my matter (eledumare eledumare ..)
reason my matter
reason my matter (eledumare eledumare ..)
reason my matter

[verse:2]
want stacks, so i came along with a backpack
big cash, so i gotta swap get a fat bag
what’s that? n~~~~ why you ask what it look like
it’s birdbox in this sh~~ so better don’t look
’bout time i serve una hot, i be like waiter
put a clock around my belt, be like i waste time
i done dey take my time for so long, imma run up for my spot no want go too dey waste time

mans been on the block man e dey grind
the street life my guy say no be chyse
no tell me nothing abeg no come dey whine me
i put in work and pray i must to thrive

big dreams, stay fly
big flex n~~~~ am about that good life
i keep moving, high on hope

[chorus:]
i got just one life to live you got to reason my matter
say who no die today another day i swear e go cater
reason my matter (eledumare eledumare ..)
reason my matter
reason my matter (eledumare eledumare ..)
reason my matter


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...