lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu michael saviour – nobody

Loading...

intro: mr tee on the mix
omg it’s emaboy
it’s cozyflowz positive vibes
tell dem abadorx ( gbalagbala soldier )

verse 1;
n0body here for me
when i been looking for help
when i call a friend to lead me on
dem dey tell me say no
that i should go on my own
i should be on my own
n0body here for me
i am on my own
n0body show me love, when i no get money, i dey on my own lane
when i no get money people push me away, dem dey tell me say make i dey

verse 2 ( abadorx )
won fe ge ose fun mi…won ko fe ma ball mi kotun gbe omo fun mi…won fe fi ona han mi…ejor se oremi deni awon wonyi…ore tio le funi ni update (oda le ni)….iyawo ilemi lotun fe date (apayan ni)…ore toni send aza…mio ri alert ase ofun mi lamba….abe ri oju aye koseni tofe jeki aje debi tama yoo…sugbon oje loni aye eni toba mo loma pe laye…eni ba ma ga ese atirin…eni ton tonju bole ojo kan asiwi…eni to mo iwe lomo way…eni to give up sha lo lo ile…

even you though you dey follow person he no mean say make you know owe ur transport fee to avoid shenking…the street is strict only the strong ones survive

verse 3
where i dey far away
everyday i dey shine
i dey pray for my life to be good and better, everyday when you see me, n0body dey for me, i dey on my own
moving like, moving everywhere
i am on my own
n0body show me love
when i no get money, i dey on my own lane, when i no get money people push me away, dem dey tell me say make i dey eh eh
ye eh yeh eh eh
make i dey on my own
yeh eh eh make i dey eh
n0body for me
outro; cozyflowz , abadorx


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...