lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mg area fada – nobody

Loading...

chorus
n-body loves a broke -ss o
n-body wants a broke -ss o
hustle tight make the jungle for no cast o
cause n-body loves a broke -ss o

pon the street
we dey grind everyday
say no time for delay
steady hustling till man go decay
say no time for the shit

n-body loves a broke -ss o
n-body wants a broke -ss o

verse 1
(mg area fada)

i be like david
all i need na catapot
cause my goliath long
from here reach porthacourt
but they can’t stop me
na me be that train wey fail brake
our success na gods plan
abeg go ask drake

time is short
the full year be like 4 months
better hustle
n-body go bring food conme your doormouth
them no go see your face
that time wey you broke
too many nights no sleep
steady my eyes dey soak

many are mad
but only few are naked
when i remember my past
i go just dey shake head
i might be dangerous
like wire wey naked
but godforbid say my
dreams small like snake head

i remember less
more of the shit i fogot
na small small dem dey k!ll rat
wey fall enter pot
dem go turn thier back on you
e no hard dem leave you
but dem go come back last last
wey dem go need you

verse 2
(jazzkid)

abeg free me
no try to hold me back
confirmation must to come
this year back to back
i nor dey slack
god know say i no go lack
the way don clear
as olauwa gat my back

abeg free me
most of dem go call you blood
but go dissapear
wen e reach to donate blood
wicked world
most of thier doings na fake
na money wey dem no fit count
na i dey plan to make

betrayers
dem be like judas to me
i no dey see dem
dem be like spirit to me
na god tennis me
dats why you see me dey bounce
n-body loves a broke -ss
my guy na real matters

just dey press
no time dey to loose gaurd
me and my hustle be like
5 and 6 na real matters
to all my n-gg-rs wey dey press
no give up o
oluwa go run am las las pepper
must to rest
habeg joor!!!

verse 3
(mg area fada)

this life we dey live
na god we from borrow am
hope say u know say anytime
he fit take am
time is innocent
e no make sense to waste am
you dey see thier leg
my blessings this time go shake am

n-body knows ur pains
and secret prayers
but dem go hate when d block land
no bricklayers
say a prayer
n-body dey cook stone for here
na time e go take
the table go still turn reach here

i need this raba
naira and dollars combined
wetin u dey see depends
on wetin u dey find
make we dey grind
nonstop till engiene knock
till we go get the code
wey go make we blessings unlock

n-body wan know u
as you dey roast for street
so i go press press press
till all my fingers bleed
common sense no common
many still dey lack am
if success na hand
area fada must to shake am


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...