lirik lagu melvin plug – bianca
make una leave that girl alone
if its not true love
bianca no too like stressing
cos she knows her time go come
ehh
but she need that
she go like dey with one man
but them don break her heart plenty
now dating don dey make her fear
ehh
gentle man came then she said
i have dated this dated that
but them dey always break my heart
oh baby girl don′t do like that
you know that we are not the same
you know that we are not the same
bianca
bianca
pretty girl with good lifestyle
ohhh my bianca
bianca
tell me this
can i love yaa
i love yaa
make we just stick like five and six
ohhh my bianca
pretty bianca
lovely i can see it
all this people know say me dey like full finess
nah my mama smile dey give me happiness
cos i dey laugh
i dey give them gbedu
wey dey make them wan dey sing yhh
i say bad energy ion want
you no say i no want
because i’ve been rolling my dice
and i win it, am a champion
bad energy ion want
you no say i no want
because i′ve been rolling my dice
and i win it, am a champion
bianca
bianca
pretty girl with good lifestyle
ohhh my bianca
pretty bianca
tell me this
can i love yaa
i love yaa
make we just stick like five and six
ohhh my bianca
pretty bianca
shawty don dey feel
but you know say anytime
you know say i dey make them wan dey sleep
wow nah pretty fine girl
i dey kpo kpo the kpo
wey dey make her wan fell say i just dey k!ll am
yhhh
oya dance for me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 菅野よう子 (yoko kanno) – be a frog
- lirik lagu monophonics – last one standing
- lirik lagu adrian shank – nova gang freestyle
- lirik lagu clawwastaken – idea
- lirik lagu nay 374 – тоталитарный режим (totalitarian regime)
- lirik lagu donia samir ghanem – 3alek 7abiby kalam | عليك حبيبي كلام
- lirik lagu 권기백 & hira – buffalo 2023
- lirik lagu oxynova – two
- lirik lagu matt shatt & biglad – drug trip
- lirik lagu rival sons – bird in the hand