lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mc rhymz – anthem

Loading...

intro(mc rhymz)
rhymz, okay na
cash out
buy benz
mad flex
it’s the anthem

chorus(mc rhymz)
we go cash out (ehen)
buy benz (ehen)
we go come chill with the fine girls (ehen)
i’ll be the man u like, united (ehen)
new york and dubai next (ehen)
new whip (ehen)
gucci (ehen)
when we pull up, bro we too clean (ehen)
all the girls want make we put pr-ck (ehen)
rocking rare sh-t like odunsi (ehen)

we go ball on the haters
(yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo)
we go carry the paper (jaiye my mama)
(yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo)
we go ball on the haters
(yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo)
we go carry the paper
(yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo)

verse 1 (mc rhymz)
one time for the road (one time, one time)
one time for the goals (one time, one time)
one time for the people wey say we no go blow (we done blow)
this year na to work hard sure p-ss
i dey find g-boy to drop bar
i done drop bars for months now and nothing show, nothing show
one time for my people wey sabi
wey dey put my music out like say i be their padi
don’t pay attention with the bar to put your mind at ease
you go see crazy alert like say you done dey call lati
and

chorus(mc rhymz)
cash out (ehen)
buy benz (ehen)
we go come chill with the fine girls (ehen)
i’ll be the man u like, united (ehen)
new york and dubai next (ehen)
new whip (ehen)
gucci (ehen)
when we pull up, bro we too clean (ehen)
all the girls want make we put pr-ck (ehen)
rocking rare sh-t like odunsi (ehen)

we go ball on the haters
(yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo)
we go carry the paper (jaiye my mama)
(yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo)
we go ball on the haters
(yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo)
we go carry the paper
(yeba yeba yeba yeba yeba yeba yebo)

verse 2 (mc rhymz)
focused on my paper
like say i dey obey invigilator
cos life is a test, that’s the examination
bro if you wan yarn you gotta send the money asap
cos time is money
and life’s a journey
i want to fly my mummy to london so i gatta find the money
i dey work hard, i no dey find 6 packs
way too focused, no dey try distract
i got heights i dey try to reach mehn
last year i was nothing to these girls
but this year
cash out (ehen)
buy benz (ehen)
we go pull up with the mandem(ehen)
tan tan tan tan tan tan tan (ehen)
tan tan tan tan tan tan tan tan(ehen)
new whip (ehen)
louis (ehen)
you fit put that part na


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...