lirik lagu mayorkun – mofo
mayorkun baby o
patoranking wey dey here
fire fire fire dey here o
(uch uch uch)
shabalistica
she say she doesn’t care about the money
like she only wanna gimme good lovin
she practically does everything for me
i never see this kind of girl before
mofó o (mofó ooo e)
she sweeter than a sugar
mofó o (mofó ooo e)
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come
woman of mi dream, she no dey no pepper dem gang
all love life claim your man, whata bam
she pour inspiration to me every d-mn song
if me ever go round, she say she her go hang
the girl wanna love me, love me now
she say she her go love me now
like pooom pooom pooom pooom pooom
the girl her love me too much, me na give a d-mn (uuch)
poom poom poom poom poom
mayor of lagos, work best pon this one (whatyasay)
mofó o (mofó ooo e)
she sweeter than a sugar
mofó o (mofó ooo e)
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come, come
she say call me when you need me i’ll come
she wanna buy me house for lekki (mofó)
she wanna buy me maserati (mofó)
she go take me places wey i never been to
something wey be sey na me suppose do
i no dey like lie sey i like am
i rub it on her face like a powder eh
bad belle middle finger eh
follow me sotey, then you follow me for twitter eh
like pooom pooom pooom pooom pooom
the girl her love me too much, me na give a d-mn (uuch)
poom poom poom poom poom
mayor of lagos, work best pon this one (whatyasay)
mofó o (mofó ooo e)
she sweeter than a sugar
mofó o (mofó ooo e)
she say call me when you need me i’ll come, come
hold you down, come, come
hold you down, come, come
hold you down…
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu frvnklin machado – scarlet
- lirik lagu thefreak123 – nerf or nothin
- lirik lagu legion (metal band) – osario interior
- lirik lagu luciano – dunklen geschichten
- lirik lagu original god – henshin
- lirik lagu tarkan – i’m gonna make u feel good
- lirik lagu roxette – i love how you love me
- lirik lagu soccer mommy – scorpio rising
- lirik lagu reverend gary davis – i want to be saved
- lirik lagu sega – life was a bore (outrun2 series)