lirik lagu mavo. a – na your life
mavo. a
na your life
[verase 1:]
few days back you dey vex
say me nor dey ask of you
how things dey go with you
if i text no respond
wetin you want make i do
as you want nine you do
this your talk nor just clear
me nor understand this talk
as if say na my fault
[chorus:]
you nor wan comply with me
(na your life oh)
that means say you nor send me
(na your life oh)
truly truly na so
make you do as you like oh
nothing me go fit do
[verse 2:]
at first we dey so close
and you sef get the main clue
of course you understood
may be me get am wrong
as i make the table turned
anyway life goes on
rеpeat [chorus:]
[interlude:]
me nor say me dеy too good
na nature of a dude
as a man me gat make move
nor take me as a fool
repeat [chorus:] till fade
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu celeste (band) – de notre aversion à notre perversion
- lirik lagu חיים דבש – new york – ניו יורק – chaim dvash
- lirik lagu telekinesis – dark to light
- lirik lagu lsdxoxo – ni666a plz (interlude)
- lirik lagu havoc199 – canada amber
- lirik lagu nerd1k – red light green light
- lirik lagu solstie – olive
- lirik lagu caramel – halo
- lirik lagu sto – rats et fins d’garo
- lirik lagu danger dan – tesafilm – live in berlin, 2022