lirik lagu mavo. a – both genders
mavo. a
both genders
[verse 1:]
before now you nor send me
you nor even care about me
suddenly sweet name for me
how come boo nine you call me
wey everybody don mock me
you expect pretend from me
[pre~chorus:]
when me become your boo ooh
(when me become your boo)
when me become your boo ooh
(when me become your boo)
[chorus:]
both genders too dey funny
try study them properly
with little understanding
them dey coordinate when in need
(sometimes e dey be like fake)
(no affection from any)
one of them most bring conflict
we go dey watch and see
both genders too dey funny
try study them properly
with little understanding
them dey coordinate when in need
(which of them mean to submit)
(make we watch who go forefit)
one of them most bring conflict
we go dey watch and see
[verse 2:]
my own suggestions nor count
na you sabi everything pass
that’s why i kept my own fact
wright from time you dey ball out
you don begin dey foam good heart
me nor understand this act
repeat [pre~chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
most guys nor go take this sh~t
how me go take forget this
imagine previous dating’s
that one na yeye meetings
repeat [chorus:] to fade out
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu eliminate – thinkaboutit
- lirik lagu gouap & mini – lz mai morto
- lirik lagu spin444 – gyres ston thermaiko
- lirik lagu titbit_band – время
- lirik lagu barış yurtseven – aşk yalanı affetmez
- lirik lagu aftrr! – pillow talk
- lirik lagu osyrisisrael – ##wake up
- lirik lagu percless – anorak freestyle
- lirik lagu wuki – sunshine (my girl) [mixed]
- lirik lagu grievous lyre – stale green tea