lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu maverick – bend that body

Loading...

its maverick’s productions
see man na wave
i feel her waist
she love ma ways
1, 2, 3

chorus:
omalicha bend that body o, body o, bend that body o
if you bend am i go spend my money o, money o, spend my money o
as the gbedu don dey enter body o, body o, enter body o
just dey make man make man jolly o, jolly o, make man jolly o, yay!
dem be feeling the boy boy, feel the boy
as i singing the song son, sing the song song
omo e give me joy joy, gimme joy joy
big papa grill the boys boys, fff fff fff fff (flame)
diamonds on my neck pull a check ahan
baddies on deck no stress ahan
make a n-gga vex pull a tekk ahan
baddies on, baddies on, baddies on deck

verse 1 (maverick):
baby girl, baby girl give me love
the kind love wey make a man loco
i no go fit to run no go run no o
i love you baby p-ss other girls i know
baby girl you got it special
running them rounds like mac 11’s (grrr grrr)
my baby girl i no jonze, for your love i no dey close
girl i give you love
no leave me run, no leave me go ooo
the kind of love that make me go loco
my baby body fit to cause go slow
girl your body your body your body body bad bad
girl your body a war, your body baghdad
gotta love it so much, i’ll double tap that
1, 2, 3, cheee

chorus:
omalicha bend that body o, body o, bend that body o
if you bend am i go spend my money o, money o, spend my money o
as the gbedu don dey enter body o, body o, enter body o
just dey make man make man jolly o, jolly o, make man jolly o, yay!
dem be feeling the boy boy, feel the boy
as i singing the song son, sing the song song
omo e give me joy joy, gimme joy joy
big papa grill the boys boys, fff fff fff fff (flame)
diamonds on my neck pull a check ahan
baddies on deck no stress ahan
make a n-gga vex pull a tekk ahan
baddies on, baddies on, baddies on deck

verse 2 (percy)
i know you been through lotta heartbreaks
got you thinking love is tragic
see it in your eye you dont trust no guy cause you scared of collateral damage
you just wanna be free and that’s perfect
keep to yourself and stay private
but gyal i dont mean to intrude i just gotta let you know i could put you in the mood
come closer i just really wanna get to know you
no games no c-ssanova
you should lemme put my arms around you eh
issa summertime vibe everytime when we come through
me and my gees pulling up that’s a boss move
no strings attached we all about cash
for you i’ll change plans to show you am the man yeah yeah

chorus:
omalicha bend that body o, body o, bend that body o
if you bend am i go spend my money o, money o, spend my money o
as the gbedu don dey enter body o, body o, enter body o
just dey make man make man jolly o, jolly o, make man jolly o, yay!
dem be feeling the boy boy, feel the boy
as i singing the song son, sing the song song
omo e give me joy joy, gimme joy joy
big papa grill the boys boys, fff fff fff fff (flame)
diamonds on my neck pull a check ahan
baddies on deck no stress ahan
make a n-gga vex pull a tekk ahan
baddies on, baddies on, baddies on deck

outro (eckhart tolle sample):
i am within you
i am here
i am now

yo shout out to ace and links too
we got one men
chee


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...