lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu martin newsongz – olopa

Loading...

olopa

yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
orrwouwa yeah yeah
kombi ngokor dats oh yeah
oh you are my orr
yor yor yor
yeah yeah

[verse 1]
say if she turn around
wety u go see for back go cause and
erection
e go cause an erection
and e go cause and erection yeah yeah yeah
and if she turn again wety u go see for front go catch your attention
e go catch your attention
say e go catch your attention
yeah yeah yeah

[pre chorus]
na who born this pikin
mm mm
na who get this machine yeah yeah
baby girl i’m single
single and searching yeah yeah
omoge make you call telifunu
two three seven
eleventeen forty four four four
make i tell you somtin
i say make i tell you somtin baby ee
[hook]
olopa ni mi baby ohh
i go investigate ya bum bum
onishowo ni mi
onishowo ni mi
see i go invest for your bum bum bum bum bum
olopa ni mi baby ohh
i go investigate ya bum bum
emini newsongz and i be singer
see i go sing sing for your bum bum bum bum bum

[verse 2]
kele you dey do me somtin wey dey blow ma mind
and you are k!lling me softly baby no be lie
eh eh eh
olufunmi my darling
olufunmi ololu fe mi
olufunmi getti body
olufunmi everytin ohh

i say na who born this pikin
na who get this machine yeah yeah
baby girl i’m single
single and searching yeah yeah
omoge make you call telifunu
two three seven
eleventeen forty four four four
make i tell you somtin
i say make i tell you somtin baby ee
olopa ni mi baby ohh
i go investigate ya bum bum
onishowo ni mi
onishowo ni mi
see i go invest for your bum bum bum bum bum
olopa ni mi baby ohh
i go investigate ya bum bum
emini newsongz and i be singer
see i go sing sing for your bum bum bum bum bum bum

bum bum bum bum bum
investigate ya bum bum
ar getti pistole
for ya bum bum baby oh oh oh

i go investigate ya bum bum

see i go invest for ya bum bum bum bum bum

i go investigate ya bum bum
mami london

mmm mmm mmm mmm
mmm mmm mmm mmm
mmm
mmm mmm mmm mmm
yeah yeah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...