lirik lagu maleeq souls – e be you
chorus :
e be you wey dey my mind
abeg no go fall my hand
make you follow me go my side
me i wan pay your bride price (x2)
settle down, settle down make i speak up from my heart o
take your time, take your time make you tell me what you want o
me i no fit lie for
even music no fit take your place
awon’ore me say i don dey craze
dem dey yimu yimu no dey look their face o
because i don tell you
say e be you i want
and if you are not ready
say make you let me know cos
verse 2
oh my baby
no go drive me crazy
i can never do you wrong
so baby no go do me wrong o
i no go hit you run
because of you i sing this song o
let me be the keys to your holder
i fight for you like a soldier
you no know, you no know say
you get. you get files for my folder
even if i no get shey you know say
i go make sure you dey ohk
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tra (us) – better days
- lirik lagu tajvin – ودي احضنك | i wanna hug ya
- lirik lagu realest kax – tozikiza
- lirik lagu estado lírico – mundo de cabeza
- lirik lagu ang_243 – on time
- lirik lagu ypooo – έρως
- lirik lagu adhall wolf – se ti va
- lirik lagu pink floyd – one slip (live at nassau coliseum 1988)
- lirik lagu woodz (korea) – 착착
- lirik lagu muze sikk – racing with the sun