lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu majeed – stop nonsense

Loading...

[intro]
na money dey stop nonsense
e~yeah
[instrumental]
majeeed baby
you wan hear gbedu

[pre chorus]
i ready for enjoyment
omo, me, i no like suffer oh (suffer)
if i just get small bar oh (walahi)
na to order whatever
na money be my only friend, ah
omo, me, i no get lover oh (lover)
if i just get small bar oh (walahi)
na to order whatever

[chorus]
tell me wetin dey stop nonsense, oh~oh, oh
(na money dey stop nonsense)
money, money~money, monеy~money, money~money~ah
(na monеy dey stop nonsense)
tell me wetin dey stop nonsense, oh~oh, oh
(na money dey stop nonsense)
money, money~money, money~money, money~money~ah
(na money dey stop nonsense)
[post chorus]
e~yeah
set awon top boys
gawu oh, gawu oh (mastaa)
gawu oh

[verse 1]
so, if you get the money, spend the money gan (e~yeah)
j’aye ori e lo
top boy no dey dull (no~no, no~no, no)
people wey get this money (ever oh)
balling dey for their body (nibo)
two~four, seven, no dulling
aye k’aye lanje

[pre chorus]
i ready for enjoyment
omo, me, i no like suffer oh (suffer oh)
if i just get small bar oh (walahi)
na to order whatever
na money be my only friend, ah
omo, me, i no get lover oh (lover oh)
if i just get small bar oh (walahi)
na to order whatever

[chorus]
tell me wetin dey stop nonsense, oh~oh, oh
(na money dey stop nonsense)
money, money~money, money~money, money~money~ah
(na money dey stop nonsense)
only money oh
omo, only money oh
(na money dey stop nonsense)
money, money~money, money~money, money~money~ah
(na money dey stop nonsense)
[outro]
when you taste money
you go know say money too sweet
walahi
it’s chiby on the mix


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...