lirik lagu magixx – 4 days
i just dey look your face
and i no fit to understand
how you makey my heart e race
body dey sweet me
jedi jedi for waist
and i no fit to concentrate no
and if you play me sef i no mind o
as long as we dey
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informatе
i been loving you for days
fala fala
i be moving to your salsa
para para
na your body make me calm down
abеna please comply
i want to ease your mind
omo ologo ye ma gbala
i go make you sing hosanna
give you attention
like a soldier man
something about olivia
it’s deeper than mariana
sweeter than my reefer
as we cruise into ottawa
i’m just a lonely mister
your company me i’m after
thunder fire anybody
wey wan put asunder
as i dun loss for your maze
i be longing for your taste
make i give you informate
i been loving you for days
if i buy you aparté
would you help me ascertain
make i give you informate
i been loving you for days
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu rioma – dead flowers
- lirik lagu syahiba saufa – haruskah aku mati
- lirik lagu lil yachty – pimpin’ ain’t easy*
- lirik lagu elliott green – bandaid
- lirik lagu mc tes – baad
- lirik lagu scyorty – goaty
- lirik lagu josh lumsden – serotonin
- lirik lagu viisi – hate u
- lirik lagu dela tuu – dela
- lirik lagu zaira jabnell – en cambio no