lirik lagu m3lon – awilo
(melon)
(angel, angel)
l′ati kekere mo tin jo awilo longomba oh
i con dey hustle so my shoes go dun kokoka
na money i dey find, me no care what dem talk about
so, if you craving my attention, omo, na ego di napa oh (yeah~yeah)
all my people dem ah billing, dem ah billing, oh my god
so, me say “f~ck your feelings”, ’cause your feelings no matter oh (no matter oh)
if you get my money, just pay me up if you no want quanter oh
′cause my people dem must gara oh, gara oh
sh’owo ti pe? sh’owo ti pe?
i must to k′owo de′le, k’owo de′le
omo mefa ni mofe gbe lo’le oh
mummy, daddy mi gan sef nbe ni′le oh
moni sh’owo ti pe oh? sh′owo ti pe oh?
i must to k’owo de’le oh, k′owo de′le oh
omo mefa ni mofe gbe lo’le oh
mummy, daddy mi gan sef nbe ni′le oh
so, wa gba kondo
wa wo commando
i got some pretty soft things in my condo
wetin i go do? me, i don’t know, me, i don′t know (wetin i go do? me, i don’t know, me, i don′t know)
but money necessary (‘cessary)
j’aye, kin toh wo cemetery (cemetery)
my money and girls is all that i know, you fit to call me psycho, na you know
sh′owo ti pe? sh′owo ti pe?
i must to k’owo de′le, k’owo de′le
omo mefa ni mofe gbe lo’le oh
mummy, daddy mi gan sef nbe ni′le oh
moni sh’owo ti pe oh? sh’owo ti pe oh?
i must to k′owo de′le oh, k’owo de′le oh
omo mefa ni mofe gbe lo’le oh
mummy, daddy mi gan sef nbe ni′le oh, yeah
all my people dem ah billing, dem ah billing, oh my god
so, me say “f~ck your feelings”, ’cause your feelings no matter oh (no matter oh)
if you get my money, just pay me up if you no want quanter oh
′cause my people dem must gara oh, gara oh
(sh’owo ti pe? sh’owo ti pe?)
(i must to k′owo de′le, k’owo de′le)
(omo mefa ni mofe gbe lo’le oh)
(mummy, daddy mi gan sef nbe ni′le oh)
(moni sh’owo ti pe oh? sh′owo ti pe oh?)
(i must to k’owo de’le oh, k′owo de′le oh)
(omo mefa ni mofe gbe lo’le oh)
(mummy, daddy mi gan sef nbe ni′le oh, yeah)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu khali – omg
- lirik lagu 薛之谦 (joker xue) – 守候 (shou hou)
- lirik lagu eric booker – time to eat
- lirik lagu h.c. slim – keep your eyes on the road
- lirik lagu sokra – la base
- lirik lagu snake ml – saiyan
- lirik lagu streepclubb – v0lum3 (volume)
- lirik lagu lil turk muzik – noluyo lan orda (remix)
- lirik lagu costabilekidd – interracial
- lirik lagu the broken poet society – the flame of confession