lirik lagu m and k – situation (remix)
m & k
situation (remix)
[verse 1:]
(apparently as for me) i just dey on my own oh
(apparently as for me) i nor get interest ti~yo
for any body at all oh you dey come close to me
through different means though i nor think within me
why is it always me
[pre~chorus:]
(so many, many things) dey happen for this life oh
(so many, many things) don happen in the past oh
but anyhow you reason nam
[chorus:]
challenge (situation) deal with (situation)
tackle (situation) handle (situation)
drop off (situation) kick off (situation)
try some observation correction na good option
[verse 2:]
you know wetin you want oh worst case scenario
wey you don do to me just for you to enter me
because she wan taste me
[refrain:]
i should have seen it coming
i never felt it was so close to me
i should have seen it coming
i never felt it was so close to me
repeat [pre~chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
check the definition including prevention
you for find suggestion you fit get solution
repeat [chorus:] till fade
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu why isaac – song for a fading memory
- lirik lagu jayden blue – ella
- lirik lagu lauren sanderson – frustrated
- lirik lagu codinome central – cuidado
- lirik lagu ryan oakes – unfortunate
- lirik lagu loving caliber – left in the rain
- lirik lagu аигел (aigel) – офигенно (awesome)
- lirik lagu stefano rosso – ancora una canzone
- lirik lagu doris day – clap yo’ hands
- lirik lagu k.s.a – pays des coeurs