lirik lagu m and k – in the eyes of god
m & k
in the eyes of god
[verse 1:]
you wey dey foam competetion you nor wan take correction
no suggestion from your option feeling good with their frustration
you nor send your country brothers you nor care for fellow sisters
watching them fighting each other position nor be forever
[refrain:]
(everyone deserve) that very life you are living
(everyone deserve) same food you are eating
(everyone deserve) that very life you are living
(everyone deserve) same food you are eating
[pre~chorus:]
why you nor still believe
good life na for you and me
why you dey so greedy
you think say life dey easy
[chorus:]
you and i dey equal in the eyes of god
you and i dey equal in the eyes of god
[verse 2:]
changes dey occur for some things weather sef na another thing
that will still continue changing forget all those your sneaking
humanbeing be like weather we nor wan help one another
we nor appreciate each other commoners still dey work harder
[bridge:]
(continue with stealing) you nor go remain for that sit
(up to you to believe me) me nor dey for stupid things
(continue with stealing) you nor go remain for that sit
(you get right nor to listen) me nor dey for stupid things
repeat [pre~chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
this world na for all of us
you alone nor go eat and talk
carry on with those bad stuffs
me i wonder when you go stop
repeat [chorus(x2):]
repeat [bridge:]
[instrumental:] to fade out
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ripctrl – starscream
- lirik lagu the seshen – faster than before
- lirik lagu klauss vogel – avartia
- lirik lagu stax santana – dorielis
- lirik lagu conor matthews – hit me back
- lirik lagu doo art – that’s minimum (sixth sphere, jupiter)
- lirik lagu prince and the revolution – i would die 4 u (7″ single edit)
- lirik lagu narvana – i miss you
- lirik lagu mvstermind – gems
- lirik lagu fin.k.l – 아주 잠시만 (just for a second)