lirik lagu m and k – greener
m & k
greener
[verse 1:]
some people life time be say time go come wey be say
them go see bright light for exactly where them dey
them nor go lie lie sit down think of the advantages
and disadvantages before them go make move
[chorus:]
them dey surprise say e nor greener for them
for there as them think

[verse 2:]
maybe their mistake be say e nor get anytime
them appreciate good time plus wetin them get right from time
not to talk of wetin them nor get at that time
lot of thinking on their mind at that particular time
[bridge:]
you must nor go where you sight many strange things dey some site
be careful of things you like nothing dey for this life
you must nor go where you sight many strange things dey some site
be careful of things you like nothing dey for this life
repeat [chorus:] till fade
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu nikki d – the beauty shop
- lirik lagu morgan james – i want you
- lirik lagu rasno – she’s a victim
- lirik lagu väike pd – kakstonni
- lirik lagu helena vondráčková – křížaly, housle a půlměsíc
- lirik lagu demona mortiss – the star ruby
- lirik lagu monsterblunt – reinkarnation
- lirik lagu rustamyk – le quartier
- lirik lagu jake lefco – nasty n’ nice
- lirik lagu shai linne – fal$e teacher$