lirik lagu m and k – first girl set my heart on fire
first girl set my heart on fire
[verse 1:]
wetin you want from me? after wetin you do to me
make you nor say any word me i beg you with god
i nor dey in the mood to hear any story from you
you do am deliberately you love am suddenly
[pre~chorus:]
wetin women see these days
for their mind them wan play game
women feel they can’t be trap
men just feel that na fact
[chorus:]
(first girl set my heart on fire)
when i nor expert am
(first girl set my heart on fire)
second girl don cool am
[verse 2:]
you think say you too smart i caught you rocking my best man
you forgot i’m good in maths when you know me and mark
your two phones con dey switch off during time when i dey off
na where you dey since then i hear the gist from eden
repeat [pre~chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
the wey you behave dey so childish
i just gat to vanish
you purposely do that rubbish
so e don finish
repeat [chorus(×2):] to fade
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bankulli – gbemiro
- lirik lagu forgotten tomb – iris’ house, pt. i
- lirik lagu tony castellano – electrified
- lirik lagu kamil pivot – #hot16challenge2
- lirik lagu gustavo fagundes – às seis
- lirik lagu marc tinez – obsesionao
- lirik lagu kidcook – salt lamp shawty
- lirik lagu zuster zonnebloem – without time
- lirik lagu slycky – le message direct
- lirik lagu joey psycho – escape velocity