lirik lagu m and k - first girl set my heart on fire
first girl set my heart on fire
[verse 1:]
wetin you want from me? after wetin you do to me
make you nor say any word me i beg you with god
i nor dey in the mood to hear any story from you
you do am deliberately you love am suddenly
[pre~chorus:]
wetin women see these days
for their mind them wan play game
women feel they can’t be trap
men just feel that na fact
[chorus:]
(first girl set my heart on fire)
when i nor expert am
(first girl set my heart on fire)
second girl don cool am
[verse 2:]
you think say you too smart i caught you rocking my best man
you forgot i’m good in maths when you know me and mark
your two phones con dey switch off during time when i dey off
na where you dey since then i hear the gist from eden
repeat [pre~chorus:]
repeat [chorus:]
[interlude:]
the wey you behave dey so childish
i just gat to vanish
you purposely do that rubbish
so e don finish
repeat [chorus(×2):] to fade
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu wémerson damasceno - namoro adolescente
 - lirik lagu renata flores - miradas
 - lirik lagu marcus rogers - give you everything
 - lirik lagu bara blaque - witch doctor
 - lirik lagu jaydayoungan - right now
 - lirik lagu tv - första kapitlet
 - lirik lagu isis regina - ensina-me
 - lirik lagu kap (kidz at play) - no kappin
 - lirik lagu tuesday x - hometown confessional
 - lirik lagu kabir suman - gacher tolay