lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu m and k – corona virus part 3

Loading...

corona virus part 3

[pre~verse:]
leaders wey una vote for (don dey fool una)
leaders wey una vote for (don dey fool una)
una mumu don too much una need to grow up more
african leaders get wahala alfred nor lie

[verse 1:]
i woke up one morning i look towards north
i look towards south i pick up bottle of stout
i look towards east i look towards west
i see so many african’s dey so sad from distance

[refrain:]
(open your eyes) nor bother to dey waite oh
(open your eyes) before e get too late oh
(open your eyes) nor bother to dey waite oh
(open your eyes) before e get too late oh

[pre~chorus:]
obazee nor fool yourself osazee nor fool yourself
(for wetin you nor see make you nor go end for sh~t)
efosa nor fool yourself edosa nor fool yourself
(for wetin you nor see make you nor go end for sh~t)
na you sabi go do next vote after you don smoke dope
me nor come here to bost me nor get time to joke

[chorus:]
corona virus make african leaders abandon us
corona virus make african leaders abandon us

repeat [pre~verse:]

[verse 2:]
some people just dey cry many, many hardships
many, many problems some of them dey frustrated
some of them dey complain some of them dey talk say
their leaders don neglect them iredia sorry for them

[bridge:]
wetin una wan do now to quench this fire down?
make una look up to god not men of god
wetin una wan do now to quench this fire down?
make una look up to god not men of god

repeat [pre~chorus:]
repeat [chorus:]

[interlude:]
campaign men fail masses election fail masses
all because of covid 19 all leaders forget masses
9ja politician’s good with stealing money
african government’s good with stealing money
keep that in your memory and stop moaning
osasere just dey pity for all of una
ogunsere nor dey pity for all of una
because them nor dey bother over una matter

repeat [chorus:]

[collision:]
corona virus make african leaders abandon us
burn those fade pastors (my african people)
corona virus make african leaders abandon us
ignore campaign thugs (my african people)
corona virus make african leaders abandon us
forget government (my african people)
corona virus make african leaders abandon us
farshe politics (my african people)

repeat [bridge:] to fade out


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...