lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu luckyest – no billing

Loading...

beats starts
id cleff on the mix
eh it’s luckyesto

intro

zolla sterling:
heyys listen to me, i nor dey joke with my vestnation, i nor dey find person trouble and make person nor find my trouble, or else warri go tire am and dead body go surplus, if i broke i nor dey beg cause i know say if i beg you, you nor go give me, see make we respect ourselves make problem nor go dey, you dey hear me so? talk wan finish me, i dey come oh
mr moore on the beat

verse 1

luckyest:
listen, i receive whatsapp message, make i check am
wetin this one don send me this afternoon again na wa
afa blood, i dey . abeg sub me, no way
wait na me you dey browse for? i be your chairman? your father
i mean am i your mother or your father?
wait first, do you saw me with the brand new iphone 11 max? you’re mad, like seriously you’re mad
don’t tell them you are emeka, tell them you are mad. (hey)
my d-ck is for rent if your love is for rent tho
i don’t love luckyest but i love his wallet tho
you nor fit chop my money for free, b-tch i worked for it
i must chop your meat, we must f-ck for it
she say let’s go to shoprite this weekend
but last weekend, baby girl, you told me you had a boyfriend
call that guy you posted as your mcm to sub your mtn and buy you weave on your empty head. (b-tch)

chorus:

luckyest:
i don’t know how to tell you, to tell you ( no i don’t know how to tell you)
but you just gat to accept it anyhow ei (anyhow ei)
i don’t know how to explain to you (no i don’t know how to explain to you)
no no no no no no no (no no)
but you just have to take it oh o o me i nor want billing (me i nor want billing) e
i nor want billing oh e iye (me i nor wan billing ogbeni nor dey bill me)
me i nor wan billing e iye no no no no no no (me i nor wan billing ogbeni nor dey bill me)
me i nor wan billing billing billing billing (me i nor wan billing ogbeni nor dey bill me)
me i nor want billing e iye e iye eh ye eh (me i nor wan billing ogbeni nor dey bill me)
see nor dey bill me ei
cause i dey grind grind grind everyday for my pay, nor dey bill me ei
see see i dey hustle, i dey hustle, i dey hustle, i dey struggle nor dey bill me ei
see me i dey hustle, hustle, hustle, you nor know the struggle no no
you just know the bubble o o, i say nor dey bill me
nelz: buh it’s your boy mad nelz on it ye ye ye

verse 2

nel z
omor nor dey bill me, i need to pay my bills too
yes we be blood but like the flow i gat my issues
the little wey i get you dey tell me make i give you
thank god say belle no be something we dey see through
been through a lot that means i know a lot of people
and a lot of those people gats zero love for a lot of people
let’s talk facts everybody needs money
you never work alone but never always lean on me
and for the ladies that be saying that i’m stingy
when you need money na that time na im you dey miss me
i go do your sub you go use am flood your status
mcm this and that plenty rubbish for your status
your nor dey share my songs, you nor dey talk about me
you see me and you call me king, i wonder where the crown is
incase you don’t know everybody here dey death row
i pray we all make it, before we end up dead tho
chorus:
luckyest:
i don’t know how to tell you, to tell you ( no i don’t know how to tell you)
but you just gat to accept it anyhow ei (anyhow ei)
i don’t know how to explain to you (no i don’t know how to explain to you)
no no no no no no no (no no)
but you just have to take it oh o o me i nor want billing (me i nor want billing) e
i nor want billing oh e iye (me i nor wan billing ogbeni nor dey bill me)
me i nor wan billing e iye no no no no no no (me i nor wan billing ogbeni nor dey bill me)
me i nor wan billing billing billing billing (me i nor wan billing ogbeni nor dey bill me)
me i nor want billing e iye e iye eh ye eh (me i nor wan billing ogbeni nor dey bill me)
see nor dey bill me ei
cause i dey grind grind grind everyday for my pay, nor dey bill me ei
see see i dey hustle, i dey hustle, i dey hustle, i dey struggle nor dey bill me ei
see me i dey hustle, hustle, hustle, you nor know the struggle no no
you just know the bubble o o, i say nor dey bill me

outro: mr moore on the beat


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...