lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lord jacel – oluwa

Loading...

call me lord jacel
i won make this money
so i tell you my story

oluwa shine your light
my own don dey dim for here
cos this year i no go like
make your blessings pass my way
as i dey press turn your angels to client
make dem for pay
e don tey i dey wait
make your blessings no delay
oh no no no…

take me out from the street
and when i sing make dem put am for repeat
never ever will i succumb to defeat
anoint me from my head to my feet

take me out from the street
and when i sing make dem put am for repeat
never ever will i succumb to defeat
anoint me from my head to my feet ooo..

who be that man wey my oluwa no go fit to bless
forget your background n0body useless
when your time come padi u no need stress
who be that man wey my oluwa no go fit to bless
forget your background n0body useless
when your time come padi u no need stress

see life no beans
no be anywhere you plant
wey suppose grow
still yet people still dey bow
to things dey don’t even know
i dey my own no be say my brain dey touch or i dey kolo
so brotherly love for the street
make dem buy you drink ni igbo
oh no no no..

take me out from the street
and when i sing make dem put am for repeat
never ever will i succumb to defeat
anoint me from my head to my feet

take me out from the street
and when i sing make dem put am for repeat
never ever will i succumb to defeat
anoint me from my head to my feet ooo..

who be that man wey my oluwa no go fit to bless
forget your background n0body useless
when your time come padi u no need stress
who be that man wey my oluwa no go fit to bless
forget your background n0body useless
when your time come padi u no need stress

so my brother make you cheer up
i say e go be
keep fighting don’t give up
shey na the calls
oluwa go soon pick up
when your time clock
every day go be turn up

so my brother make you cheer up
i say e go be
keep fighting don’t give up
shey na the calls
oluwa go soon pick up
when your time clock
every day go be turn up

oluwa shine your light
my own don dey dim for here
cos this year i no go like
make your blessings pass my way
as i dey press turn your angels to client
make dem for pay
e don tey i dey wait
make your blessings no delay
oh no no no…
take me out from the street
and when i sing make dem put am for repeat
never ever will i succumb to defeat
anoint me from my head to my feet

take me out from the street
and when i sing make dem put am for repeat
never ever will i succumb to defeat
anoint me from my head to my feet ooo..

who be that man wey my oluwa no go fit to bless
forget your background n0body useless
when your time come padi u no need stress

who be that man wey my oluwa no go fit to bless
forget your background n0body useless
when your time come padi u no need stress


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...