lirik lagu lollybwoy – don’t blame me
intro:
lollybwoy oh (chucker)
girl your body bad
girl i love you die
i wouldn’t mind to be the game
if you’ll hold the pad
oh uhhh
verse 1:
girl your body bad (eh)
girl i love you die
i wouldn’t mind to be the game
if you’ll hold the pad
girl ah,no be lie
yeah i no disguise
you be the only one girl
wey go dey my mind
girl i am sorry that i hurt you
and i love you and i want you
but i wouldn’t try deny
cuz you caught me while in action
yeah i really know i messed up
nah only love matter
i am sorry i am sorry
so i definitely make up oh
chorus:
don’t blame me, girl
don’t biame meee
cuz i blame myself already
and i dunno how to face you girl
how to face you girl
don’t blame me, girl
don’t biame me
cuz i blame myself already
and i dunno how to face you girl
how to face you girl
bridge:
eh girl i’m loosing control oh oh
never letting you go oh oh oh oh
oh my girl just keep on telling me
i’m loving you
verse 2:
dance for me
dance for me
maybe you use jazz on me
abena baby, abeg gimme one chance honey
e no go happen again
girl i swear on me
jo mafè elomii
trust me!!!!
if i lie make i bend
pour me water for my head
do me daba daba here
till you’re satisfied
slap me make my head correct
tell me make i no forget
and again i have fall in love with you
girl i love you kpa
girl i no dey cap
you be that only one girl
wey go dey my heart
wey go dey my heart
(wey go dey my heart)
girl i am sorry that i hurt you
and i love you and i want you
i wouldn’t try deny
cuz you caught me while in action
yeah i really know i messed up
nah only love matter
i am sorry i am sorry
i will definitely make up oh
outro:
don’t blame me eeee
woooo
don’t blame me eeee
wooo
i love my baby oh uhh dah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu 2scratch – show me
- lirik lagu safesp8ce – quiet, i can’t think
- lirik lagu kidd zøø – esta es mi vida
- lirik lagu vyper syren – fuck off you fucking faggot
- lirik lagu ida cox – gypsy glass blues
- lirik lagu oliver tree – highlight of my life
- lirik lagu davi campolongo – amor de verdade
- lirik lagu spc kal – if i may
- lirik lagu trvvon – 5 am
- lirik lagu techne – break the law